“Okwuokenye Anthony ChukwuEmeke” known as “Mac AnthonyKing” is a singer, songwriter and rapper hails from Delta State has officially released his debut single titled “Ochemba“.
“Ochemba” simply means “This is the one“. Production credits go to “Mikaba” on IG @mikaba_beatz.
Verse 1:
As in Dey call me Ochemba, we shutdown Benin to Malay.
Dey call me babagida, my networth they can’t estimate.
I swear I don cross Malay, abi you no hear my story for the border.
Um um um, 10 Millie dolls on my table, checkmate Mayweather.
Can you see the watch on me?
Can you guess the worth?
I wear Rolex not rubbish, but me I no Dey like to form.
Me and Adenuga yarn something, abi you no see the gist for Instablog.
Why you come dey hala my name, cos you don see all the story for my area.
Ummmmmmmmmmmmmmm
Ehhhhhhhhhh they call me Ochemba
Hook:
Yarn them, yarn them, make dem get sense.
School them, well well, make dem get sense.
Verse 2:
As in they call me Ochemba, put a call to Kanye.
I be like that your wife Kim Kardashian.
Abeg tell me what I need to pay.
I swear her bacca na thriller.
I can’t wait to have her on holiday.
Ah ah ah Last night I had a conversation with Bill Gate.
Chorus:
Ochemba Ochemba Ochemba Oche
Ochemba Ochemba insi Ochemba oche.
Eweh woh, unu tenego
Eweh woh isi Ochemba Gee ego x2
Watch Lyrics Video Below: